![]() ![]() Na now I believe Bob Marley song – is this love, is this love that am feeling.ġ5. I not fit believe say na you be the song wey I dey sing. For me, na you be the one, my all and only one.ġ4. Abi na sickness or wetin people talk? I don decide for you and na so e go be forever.ġ3. I pray we go live and grow old together.ġ2. I dey here for you and you alone I want make e be my love. And this love wey I get for you na lifetime insurance. For all the love we share, make better blessings rain upon you today and always.ġ1. This our love na the thing wey I blessed the day I found you. You no only be the person that I love, you be my true friend. For me the honour be say na you be the best person for this whole world wey I love like tomorrow no day.ġ0. Na me dey lucky pass to come get better sweetheart like you. ![]() My prayer be say this our love go last forever.ĩ. I still talk am if there is anything wey dey give me peace of mind, na the love wey you give me. I tell you say you be all that gives me joy. Valentine Romantic Love Quotes In Pidgin EnglishĨ. Every time I think of you, I see myself loving you just the way you are. And na the thing wey dey make me feel good. My melody, the song wey I dey sing, baby na you be all. This love wey I dey see for your eye, I no need anybody to tell me say you love me with your whole heart. My baby, I no need to think am twice, before I say I love you. Better love wey I cherish for your sake, I go show you love the way you never see before.Ħ. Just see as I no fit understand how I dey feel again. Loving you na the thing wey dey make my heart happy. I promise to be by your side no matter the weather. Anywhere this your love go, na so I go dey follow you go. If there is one thing I shall ever do, na to love you the way you love me and never to hurt your love.Ĥ. Everyday, I give the Lord thanks for bringing you my way. The beauty I find in your eyes na him dey give me life. You no see say you dey give me fever? If anything try to stop our love, I fit wound somebody o. See as I dey smile everyday with good feeling of you. Your love is so sweet and for you, I go do anything to keep your love.Ģ. This wonderful tender feeling of your love, na wetin I dey feel everyday. ![]() Valentine Romantic Love Text Messages In Naija Pidgin Englishġ.
0 Comments
Leave a Reply. |
AuthorWrite something about yourself. No need to be fancy, just an overview. ArchivesCategories |